Thursday, February 25, 2021
No Result
View All Result
News Den Nigeria
  • HOME
  • NEWS
    • NIGERIA
    • AFRICA
    • WORLD
  • POLITICS
  • BUSINESS
  • SHOWBIZ
  • EDUCATION
  • HEALTH
  • TECHNOLOGY
  • SPORTS
  • OPINION
  • MORE
    • FEATURES
    • INTERVIEWS
    • RELIGION
    • RELATIONSHIP
    • VIDEOS
  • HOME
  • NEWS
    • NIGERIA
    • AFRICA
    • WORLD
  • POLITICS
  • BUSINESS
  • SHOWBIZ
  • EDUCATION
  • HEALTH
  • TECHNOLOGY
  • SPORTS
  • OPINION
  • MORE
    • FEATURES
    • INTERVIEWS
    • RELIGION
    • RELATIONSHIP
    • VIDEOS
No Result
View All Result
News Den Nigeria
No Result
View All Result

One Person Don Die For I No Go Gree, I Nor Gree Wahala

by NewsDen Publishers
August 4, 2020
in Newsden Pidgin
0
One Person Don Die For I No Go Gree, I Nor Gree Wahala
Share on FacebookShare on TwitterShare on WhatsappSend to Email

ONE person wey im name be Collins don die wen piple wey dem call yahoo yahoo boys dey shout “I nor gree, I nor gor gree” for Ozoro, Delta State.

Piple wey dey Ozoro sai bullet come out from no where hit Collins wey be 23 years old.

The piple wey dey shout “I nor go gree, I nor gree,” carry things wey dem write sai, “Police stop extorting money from us,” “Police leave us alone.”

Maris School Admission Maris School Admission Maris School Admission
ADVERTISEMENT

Dem sai Police dey search dem fone, dey collect money from dem.

AlsoRead

Esievo, MSMSE Quiet Amazon To Discuss Tax At Maris Lecture

Private Sector Operators To Pump N28 Billion Into Asaba Int’l Airport, Says Okowa

Delta Speaker, Oborevwori Vs EFCC, The True Story – Otu

Person wey dey talk for Police for Delta, Onome Onovwakpoyeya sai na tru sai bullet kill Collins.

Onome sai Police dey try find who shoot am.

ShareTweetSendSend
Previous Post

Security, Resumption Of Schools Top Agenda As Nigeria Governors Meet

Next Post

Governor Grants Pardon To 17 Inmates Of Custodial Centre

Related Posts

No Content Available
Next Post
Governor Grants Pardon To 17 Inmates Of Custodial Centre

Governor Grants Pardon To 17 Inmates Of Custodial Centre

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

I agree to the Terms & Conditions and Privacy Policy.

LATEST

Esievo, MSMSE Quiet Amazon To Discuss Tax At Maris Lecture

Esievo, MSMSE Quiet Amazon To Discuss Tax At Maris Lecture

February 25, 2021
Private Sector Operators To Pump N28 Billion Into Asaba Int’l Airport, Says Okowa

Private Sector Operators To Pump N28 Billion Into Asaba Int’l Airport, Says Okowa

February 24, 2021
Delta Speaker, Oborevwori Vs EFCC, The True Story – Otu

Delta Speaker, Oborevwori Vs EFCC, The True Story – Otu

February 24, 2021
Okowa Congratulates Elumelu At 56

Okowa Congratulates Elumelu At 56

February 23, 2021
Plane Crash: Okowa Mourns 7 Military Officers  

Plane Crash: Okowa Mourns 7 Military Officers  

February 23, 2021

TRENDING STORIES

  • Delta Speaker, Oborevwori Vs EFCC, The True Story – Otu

    Delta Speaker, Oborevwori Vs EFCC, The True Story – Otu

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Private Sector Operators To Pump N28 Billion Into Asaba Int’l Airport, Says Okowa

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Esievo, MSMSE Quiet Amazon To Discuss Tax At Maris Lecture

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Political Parties Endorse Delta LG Polls

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Okowa Orders Investigation Into Killing Of Sowho

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • HOME
  • ABOUT US
  • CONTACT US

© 2020 NEWS DEN - Published by: GOLDSON'S RESOURCES.

No Result
View All Result
  • Home