Monday, June 15, 2026
No Result
View All Result
News Den Nigeria
  • HOME
  • NEWS
    • NIGERIA
    • AFRICA
    • WORLD
  • POLITICS
  • BUSINESS
  • SHOWBIZ
  • EDUCATION
  • HEALTH
  • TECHNOLOGY
  • SPORTS
  • OPINION
  • MORE
    • FEATURES
    • INTERVIEWS
    • RELIGION
    • RELATIONSHIP
    • VIDEOS
  • HOME
  • NEWS
    • NIGERIA
    • AFRICA
    • WORLD
  • POLITICS
  • BUSINESS
  • SHOWBIZ
  • EDUCATION
  • HEALTH
  • TECHNOLOGY
  • SPORTS
  • OPINION
  • MORE
    • FEATURES
    • INTERVIEWS
    • RELIGION
    • RELATIONSHIP
    • VIDEOS
No Result
View All Result
News Den Nigeria
No Result
View All Result

One Person Don Die For I No Go Gree, I Nor Gree Wahala

by NewsDen Publishers
August 4, 2020
in Newsden Pidgin
0
One Person Don Die For I No Go Gree, I Nor Gree Wahala
Share on FacebookShare on TwitterShare on WhatsappSend to Email

ONE person wey im name be Collins don die wen piple wey dem call yahoo yahoo boys dey shout “I nor gree, I nor gor gree” for Ozoro, Delta State.

Piple wey dey Ozoro sai bullet come out from no where hit Collins wey be 23 years old.

The piple wey dey shout “I nor go gree, I nor gree,” carry things wey dem write sai, “Police stop extorting money from us,” “Police leave us alone.”

Maris School Admission Maris School Admission Maris School Admission
ADVERTISEMENT

Dem sai Police dey search dem fone, dey collect money from dem.

AlsoRead

Bandits Abduct Traditional Ruler, Shoot Wife

Oborevwori Condoles Bishop Aruakpor Over Mother’s Passing

World Cup: Nigerian-born striker, Balogun Scores 2 Goals As USA Beats Paraguay

Person wey dey talk for Police for Delta, Onome Onovwakpoyeya sai na tru sai bullet kill Collins.

Onome sai Police dey try find who shoot am.

ShareTweetSendSend
Previous Post

Security, Resumption Of Schools Top Agenda As Nigeria Governors Meet

Next Post

Governor Grants Pardon To 17 Inmates Of Custodial Centre

Related Posts

No Content Available
Next Post
Governor Grants Pardon To 17 Inmates Of Custodial Centre

Governor Grants Pardon To 17 Inmates Of Custodial Centre

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

I agree to the Terms & Conditions and Privacy Policy.

LATEST

Bandits Abduct Traditional Ruler, Shoot Wife

Bandits Abduct Traditional Ruler, Shoot Wife

June 14, 2026
Oborevwori Condoles Bishop Aruakpor Over Mother’s Passing

Oborevwori Condoles Bishop Aruakpor Over Mother’s Passing

June 13, 2026
World Cup: Nigerian-born striker, Balogun Scores 2 Goals As USA Beats Paraguay

World Cup: Nigerian-born striker, Balogun Scores 2 Goals As USA Beats Paraguay

June 13, 2026
Oborevwori Mourns Otumara

Oborevwori Mourns Otumara

June 13, 2026
Veteran Nollywood actor, Kola Oyewo Is Dead

Veteran Nollywood actor, Kola Oyewo Is Dead

June 13, 2026

TRENDING STORIES

  • Oborevwori Mourns Otumara

    Oborevwori Mourns Otumara

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Ndokwa’s Path to Progress: Why Engagement with Government Delivers More Than Confrontation

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • No Nigerian Is A Second-Class Citizen In Nigeria, Says Onyeme

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • DTSG Releases 2025/2026 Approved School Calendar 

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Bandits Abduct Traditional Ruler, Shoot Wife

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Okowa Polls 2,150 Votes Against Nwoko’s 97 Votes At Deputy Governor Onyeme’s Ward

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • 15 Nigerians To Play For Other Nations At FIFA World Cup 2026

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Is Frequent Ejaculation Really The Secret To Lowering Prostate Cancer Risk?

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • Dennis Osadebay University Warns Public Against Fake Nursing Admission Advertisement

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • World Cup: Nigerian-born striker, Balogun Scores 2 Goals As USA Beats Paraguay

    0 shares
    Share 0 Tweet 0
  • HOME
  • ABOUT US
  • CONTACT US

© NEWS DEN Since 2020 - Published by: GOLDSON'S RESOURCES.

No Result
View All Result
  • Home
  • NEWS
    • NIGERIA
    • AFRICA
    • WORLD
  • POLITICS
  • SHOWBIZ
  • EDUCATION
  • BUSINESS
  • HEALTH
  • TECHNOLOGY
  • SPORTS
  • OPINION
  • MORE
    • FEATURES
    • INTERVIEWS
    • RELIGION
    • RELATIONSHIP
    • VIDEOS

© NEWS DEN Since 2020 - Published by: GOLDSON'S RESOURCES.